LETRA Holiday | Rema | con traducción al español
LETRA/LYRICS :
Ob-Obah
Another Banger
First You Go Be The Bad Guy
Then You Go Be The Actor
Because I Wan Feed My Family
Na ‘im Make Me Thief My Own Guy Laptop
Came Out Alive, Omo Me I Thank God
My Money Big, You Go Need Tractor
If E Be Say You Wan Carry My Weight
You Go Need New Gym Instructor
Straight Out Of Benin
I Drop “Rema – Ep”
2019, They Think Say The Gbedu Go Finish
My Music Is Traveling
From India To Asia To Berlin
The Thing Wey Been Pain Me
Be Say Una No Wan Be-believe
I Will Never Forget The Time
Wey Bad Belle Them Cast Us Away
Fast Forward To Today
Everyday Na Holiday-Ayy, Ayy, Ayy
Everyday Say Na Holiday
Oya Day, Oya Day, Day, Day, Owey
Me And My Guys Wey Dey Chill With The Kpor, Kpor
(Kpor, Kpor)
Say We No Dey Ball Oh (Ball Oh)
Say My Circle Chekele
But We Go Give You “Last Card, Check Up”
Make You No Hate
Make You Pray For The Abili’, Abili’
Ability To Catch Up
No Calculator Fit Count My Surplus
Ema To Jó Mi Mo Nshako
Many Nights Wey I No Sleep, Wey I No Sleep
One Hit, I Go Overseas
Still Many People Dey Laugh Me
But I Steady Believe
One Favour, Please
Keep My Family Strong For Me
God I Dey On My Knees
Straight Out Of Benin
I Drop “Rema – Ep”
2019, They Think Say The Gbedu Go Finish
My Music Is Traveling
From India To Asia To Berlin
The Thing Wey Been Pain Me
Be Say Una No Wan Be-Believe
I Will Never Forget The Time
Wey Bad Belle Them Cast Us Away
Fast Forward To Today
Everyday Na Holiday-Ayy, Ayy, Ayy
Everyday Say Na Holiday
Oya Day, Oya Day, Day, Day, Owey
I Will Never Forget The Time
Wey Bad Belle Them Cast Use Away
Fast Forward To Today
Everyday Na Holiday-Ayy, Ayy, Ayy
Everyday Say Na Holiday
Oya Day, Oya Day, Day, Day, Owey
LETRA traducción al español
Ob-Obah
Otro Banger
Primero ve a ser el malo
Entonces vas a ser el actor
Porque quiero alimentar a mi familia
Na 'im Make Me Thief My Own Guy Laptop
Salí vivo, omo me doy gracias a Dios
Mi dinero grande, vas a necesitar tractor
Si e ser decir que quieres llevar mi peso
Necesitas un nuevo instructor de gimnasio
Directamente de Benín
Dejo caer "Rema – Ep"
2019, piensan que dicen que el Gbedu Go termina
Mi música está viajando
De la India a Asia a Berlín
La cosa Wey me duele
Be Say Una No Wan Be-believe
Nunca olvidaré el tiempo
Wey Bad Belle Them Cast Us Away
Avance rápido hasta hoy
Todos los días Na Holiday-Ayy, Ayy, Ayy
Todos los días Say Na Holiday
Día de Oya, Día de Oya, Día, Día, Owey
Yo y mis chicos Wey Dey Chill con el Kpor, Kpor
(Kpor, Kpor)
Say We No Dey Ball Oh (Ball Oh)
Di mi círculo Chekele
Pero vamos a darte "Última tarjeta, revisa"
No te hagas odiar
Hacerte orar por el Abili', Abili'
Capacidad para ponerse al día
No hay calculadora Ajuste Contar mi excedente
Ema To Jó Mi Mo Nshako
Muchas noches Wey I No Sleep, Wey I No Sleep
Un golpe, voy al extranjero
Todavía mucha gente dey se ríe de mí
Pero creo firmemente
Un favor, por favor
Mantén a mi familia fuerte para mí
Dios I Dey De Rodillas
Directamente de Benín
Dejo caer "Rema – Ep"
2019, piensan que dicen que el Gbedu Go termina
Mi música está viajando
De la India a Asia a Berlín
La cosa Wey me duele
Be Say Una No Wan Be-Believe
Nunca olvidaré el tiempo
Wey Bad Belle Them Cast Us Away
Avance rápido hasta hoy
Todos los días Na Holiday-Ayy, Ayy, Ayy
Todos los días Say Na Holiday
Día de Oya, Día de Oya, Día, Día, Owey
Nunca olvidaré el tiempo
Wey Bad Belle Them Cast Use Away
Avance rápido hasta hoy
Todos los días Na Holiday-Ayy, Ayy, Ayy
Todos los días Say Na Holiday
Día de Oya, Día de Oya, Día, Día, Owey